
dbsfredo - inztagram lyrics
i no retire dbs
i come post
for instagram
make them know
make dem know
my friends dem a tell me this
dem a tell me that
say me i getty talent
talent talent
i come dey give them man dem
i no wan dey for silence
i no wan enter vawulence
vawulence vawulence
i come dey fear
to come out and dey sing for public
but now i no get shame
causе sapa want to do me
i come dey fеar
to come out and dey sing for public
but now i no get shame
cause sapa want to do me
i no retire
i come post
for instagram
make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
i no retire
i come post
for instagram
make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
my mama called me
and she pray for me
she tell me
make i no worry
cause one day
na to dey faji
if oluwa finally check on me
i get bills
and the too heavy
this hardship
don dey too plenty
mr suffer
don dey dribble me
i no get
wetin dey sweet me
but 30bg
fit to change your life
e no matter who you be
cause this life
getty challenges
i come dey fear
to come out and the sing for public
but now i no get shame
cause sapa want to do me
i no retire
i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
i no retire i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
baba god check on me
cause this fake friends don dey discourage me now
the don dey laugh me
them talk say me i no fit to reach now
but i keep on praying
so tey my neighbor
them dey vex now
and i keep on hustling
because time to check time
is a waste time
i no retire
i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
i no retire i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
Random Lyrics
- fuleiji - подруга (girlfriend) lyrics
- ezrazin - só você xd (carlos gabrielos remix) lyrics
- enn chnnel - who am i? lyrics
- velcroy - shithead lyrics
- used (de) - another day with youu lyrics
- chil-p - in fine lyrics
- the doomsday prophecy - love affair lyrics
- barbra streisand & laufey - letter to my 13 year old self lyrics
- jespelite - take me home lyrics
- dns - je pense à vous lyrics