deee banks - high vision lyrics
intro ;
gbe mi cho
it’s reystar records
eledumare, gbe mi cho
gbe mi chooo
it’s wizzybeatz
⸻
verse 1 ;
shoutout to big 7
i been dey hustle 24/7
’cause i get high vision, wild dreams
many things wey eyes don see
no matter the wahala weh life bring
i still go shine, i still dey think big
high vision, wild dreams
nothing fit k!ll my belief
make the money plenty
i no fit stop, i no fit quit
shebi na you dey criticise me
you go shock when i start to dey chill
with your favourite celebrity
⸻
chorus ;
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
⸻
verse 2 ;
i no go stop till i hammer
till my blessings loud like thunder
step by step, i go climb ladder
even when life wan show me wahala
i dey gallant like oluwa burna
na my pikin name i use do my records
i never get billions
as i dey sing this song
see me, i no dey foor
the money go still long
shebi na you dey criticise me
you go shock when i start to dey chill
with your favourite celebrity
⸻
chorus ;
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
Random Lyrics
- alfilera - lluvia de escombros lyrics
- тартак (tartak) - ритмотека (rhythmteka) lyrics
- j. sevad - afraid to love lyrics
- rap cats - u ain't need to know lyrics
- hariki - атаракс (atarax) lyrics
- tamara kenarycka - masz mnie za wariatkę? lyrics
- dargen d'amico - pianti grassi lyrics
- melanie martinez & ashnikko - drink from the dragon lyrics
- kaleb mitchell - haunted lyrics
- lea quezada - can’t get up lyrics