deee banks - rollercoaster lyrics
+[verse 1]+
them call me a problem child
‘cause my moves too wild
i no wan just guide
me wan get money, mo fe lowo pa
make small boy turn biggie man
dem say make i calm, i say calm kini?
dreams too big
i no come this life to suffer
dem wan whine me? omo, make dem try
bird wey no get wings, tell me how e wan fly
if you cross my line, you go see wahala
deee banks dey para
+[chorus]+
life dey move like rollercoaster
up and downs but i thank jehovah
blessings dey fall like rain
cеlebration mood i dey
+[versе 2]+
every closed door go open for my sake
blessings follow me everyday
e go better soon, i’m getting closer
i started hustling when i was 10 years
hard times dey, but i face my fears
hunger days, n0body show me love
n0body dey, n0body dey for the boy
if e set for me, no call am luck
+[chorus]+
life dey move like rollercoaster
up and downs but i thank jehovah
blessings dey fall like rain
celebration mood i dey
+++
Random Lyrics
- fred rogers - everybody has a history lyrics
- maeve noiré - tell me what you want lyrics
- keelagg - fine shyt lyrics
- foulout amiri - kittens lyrics
- elogy - beautiful lyrics
- doddy kalasi - pilihan hati lyrics
- soraninekay - aching for love lyrics
- marlon collins - cuchillo y dios lyrics
- pino (ny) - rehab lyrics
- rymey gad - crook lyrics