
deezy bryan - wayward child lyrics
omo
how my papa go just sit down
look me for eye
come dey tell me say
i no be the pikin wey he wish say he go get
fvk
where did i go wrong?
but am me anyways, am not flawless
d, double e, z, y, bby
(wavy turn it up)
i dey call my dealer, he no pick
body come dey do me like say me i don dey sick
like seven days me i dey weak
mummy tell me say this farm work belike i go quit
mummy no understand the kind of things wey i see
they all think am the black sheep in the house
but actually they wrong
cus am dee g.o.a.t of the house
see i don’t mean to be a ganger farmer
i don’t mean to be a wayward child
but na only me dey escort my nama
if am sober i no go live my life
see i don’t mean to be a ganger farmer (am sorry ma’)
i don’t mean to be a wayward child (oh ah)
but na only me dey escort my nama
if am sober i no go live my life
ganger farmer (am sorry, am sorry)
wayward child (i don’t mean to, mama)
ganger farmer (am sorry, am sorry)
wayward child (i don’t mean to)
i don’t mean to be a ganger farmer
wayward child
i don’t mean to be a ganger farmer
wayward child
i don’t mean to be a (ganger farmer)
i don’t mean to be a (wayward child)
wa wa wa
wa wa wa
i don’t mean to be a (ganger farmer)
i don’t mean to be a (wayward child)
see i don’t mean to be a (ganger farmer)
oh ah (wayward child)
Random Lyrics
- david "fathead" newman - groovin' to the music lyrics
- novemberkills - asthma lyrics
- mohud - a carta lyrics
- why not? band - jazzy lyrics
- classics iv - sentimental lady lyrics
- kim eui young (김의영) - 하고 싶은 거 다 해 (do whatever you want) lyrics
- induna - go high lyrics
- lily elise & cherie oakley - since u been gone lyrics
- coco & tove - strong girl summer lyrics
- oasis - some might say (edit) lyrics