deezy dasurf - visa lyrics
have you been to china
have you been to london
even if na ghana
me i want to j+pa
make i speak chin choin now
chi chin chon chin chon chon
to commot naija now
o ti wa di dandan
ki kan lo ri visa
ki kan lo ri visa oloun mo ti jp
ki kan lo ri visa
ki kan lo ri visa aje mo ti j+pa
ki kan ti e ri visa
ki kan ti e ri visa oloun mo ti jp
ki kan ti e ri visa
ki kan ti e ri visa aje mo ti j+pa
i dey hustle padi
and i no get money
arise o compatriots
but them no dey for me
i be somebody pikin
you be somebody daughter
if you get opportunity ko j+pa o
ki kan lo ri visa
ki kan lo ri visa oloun mo ti jp
ki kan lo ri visa
ki kan lo ri visa aje mo ti j+pa
ki kan ti e ri visa
ki kan ti e ri visa oloun mo ti jp
ki kan ti e ri visa
ki kan ti e ri visa aje mo ti j+pa
ki kan lo ri visa
ki kan lo ri visa oloun mo ti jp
ki kan lo ri visa
ki kan lo ri visa aje mo ti j+pa
ki kan ti e ri visa
ki kan ti e ri visa oloun mo ti jp
ki kan ti e ri visa
ki kan ti e ri visa aje mo ti j+pa
i gotta go
i gotta go
i gotta go now
o ti su mi
i gotta go
o ti su mi o
i gotta go
omo how far my gee
wetin dey happen now
gimme update
even if na cotonou make i enter
omo this naija don tire person
Random Lyrics
- snz (br) - mundo pokémon lyrics
- paul russell - the rules lyrics
- mandolin orange - wee bird lyrics
- london kees - '97 yamamoto lyrics
- mas - vorbei lyrics
- nightbirde ft faromance flix - it's okay lyrics
- seq - seq x d3xy - ocean łez lyrics
- yukadd - fight for you lyrics
- raf arjay pl - kurwy 2 lyrics
- le psalmiste - simon le zélote lyrics