
del b - boss like this lyrics
Loading...
eh
zaga dat
eh
is your boy eazi
i never met fine girl like this ooo
ehhh
wey she go make a guy cry like this oo
(like this, like this oo)
na you dey make me dey high like this ooo
can never get another boo like this oo
bad girl you go k!ll me only girl wey dey satisfy me
wey e dey make me ah dey ask why me
ohh baby why me?
bad girl you drive me crazy other girls just dem lazy
like a soldier man you keep me busy
your boy so wavy tell’еm mr. eazi
tubaba baby girl you the one that tubaba
Random Lyrics
- raiz - walk lyrics
- kcee - turn by turn lyrics
- fatevil - jewel lyrics
- la crisi - cinismo istantaneo (aggiungere acqua) lyrics
- scott goodwin - rags 2 lyrics
- estúdio baroni - melhor dia 7 - sossego lyrics
- gee staff - capital bra - mama bitte wein nicht (sad violin remix) lyrics
- deathfromoverdose - barbie lyrics
- melissa horn - älska mig lyrics
- игла (igla) - свет гаснет (the light goes out) lyrics