azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

deto black – naija babes lyrics

Loading...

[verse 1: deto black]
naija babes no dey carry last
we no buy van cleef
all that one e don cast
see my figure eight
your own be like half+past
abeg play my jam
make we shake some ass
make they throw some cash now
make we shake some ass na
make they throw some cash now
dj how far now?

[chorus: deto black]
naija babes no dey carry last
we no dey buy van cleef
all that one e don cast
see my figure eight
your own be like half+past
think you need a new vibe, the other one was trash
oya play my jam
make we shake some ass
make they throw some cash
when i throw it back
please make sure you can catch, yea just like that
ok it’s getting too hot, put the a.c on blast
[verse 2: deto black]
real naija girls
you know market dey sell
looking sweet, give them h+ll
she’s the prize like n0bel
i said
real naija girls
you know market dey sell
looking sweet, give them h+ll
yoruba princess, know me well

[verse 3: deto black]
mo ni ko mo le
to ba fe gba be
do your worst i no fear
party starter
owanbẹ
mo ni ko mo le
to ba fe gba be
do your worst i no fear
party starter
owanbẹ

[chorus: deto black]
naija babes no dey carry last
we no dey buy van cleef
all that one e don cast
see my figure eight
your own be like half+past
think you need a new vibe, the other one was trash
oya play my jam
make we shake some ass
make they throw some cash
when i throw it back
please make sure you can catch, yea just like that
ok it’s getting too hot, put the a.c on blast
[verse 4: deto black]
uncle this is nollypop
aunty this is nollypop
this is nollypop
aunty this is nollypop
this is nollypop
aunty this is nollypop
uncle this is nollypop
aunty this is nollypop
this is nollypop

[outro]
mo ni ko mo le (ko+ko+ko mo le)
mo ni ko mo le



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...