
dizzyd3an - voltage lyrics
[intro]
whole 2 years wey i give this…
d to the i to the double z y (huh)
na only 2 people don step up
d with a 3 not e an
i am a motherf+cking army
[hook]
whole 2 years wey i give these boys
i been think say dem go don sit up
na only 2 people don step up
the other people dey try sing song
i no know wetin dey sup be like magic cos…
i no know wetin dey cause this one
i been think say dem go dust me but e shock me
my throwback dey dust these boys, e shock dem
[chorus]
voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!!
i swear e dey shock them
voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!! voltage!!!
[verse]
my throwback dey dusting powder these boys
where you don hear am before?
say one boy just go, give 2 years gap
come back still fit cause
big problem wey dey trip boys
of course i be king+kong
when i say i dey game, no be ping+pong
no be fake life, no be tik+tok
all these years wey i give them sp+ce take break wait, 360 days
omo see time wey i take
multiply the number by 2, 720 days
omo see time wey i waste
be like na because i take this long, so they felt like i’ll fade
dem think say when i come back i go turn dust
but i came back harder than
[hook]
those 2 years wey i give these boys
i been think say dem go don sit up
na only 2 people don step up
the other people dey try sing song
i no know wetin dey sup be like magic cos…
i no know wetin dey cause this one
i been think say dem go dust me
but e shock me my throwback dey dust these boys, e shock dem
[chorus]
voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!!
i swear e dey shock them
voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!! voltage!!!
[verse2]
i don come back and i carry fire
extinguisher cannot quench that fire i’m adamant
if i hear say dizzyd3an tire
e dey my body like i wear ankara
e dey my body para! para! para!
oh my god why can’t they have sense
i too tire for them okada
as dem gather dem fall like manna
i go give them like ratatata rotototo
venomous saliva like i am a comodo though
look on top my head i dey carry much ororororo
mic like a bullet i’m loading it up now
imagine if i come dey begin dey look back dem go say i looseguard
imagine if i come dey begin dey looseguard
imagine if i no come dey pull crowd
tell me which other motherf+cker go come dey pull crowd
i british it, dem talk say i too proud
i pidgin the thing, dem talk say i too razz
e really no get wetin you go do for this life to avoid talk
they can’t be satisfied
i british it, dem talk say i too proud
i pidgin the thing, dem talk say i too razz
i’m k!lling with lyrics that make you think the kid rehe+rs+
switching the rythm moving silly on the verse (grunts)
[chorus]
voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!!
i swear e dey shock them
voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!!
voltage! voltage!! voltage!!!
[bridge]
see ehh…i did not really
i did not really carry anybody in my mind when i was creating this
but+but, but if you’re feeling offended or you’re feeling attacked
yes i’m attacking you
i’m gonna raise your blood pressure
[outro]
see, i go give them bp
john cena they can’t see me
i do a little bit of this and a little bit of that
then show up on their tv
i go give them bp
john cena they can’t see me
i do a little bit of this and a little bit of that
then pop up on their tv (pow)
pow pow pow
Random Lyrics
- link do zap - o dever me chama lyrics
- polstaaa - the joke lyrics
- village people - y.m.c.a. (single version) lyrics
- erix - clássico lyrics
- m-cat #ddkids - догоняют (catching up) lyrics
- mgk - cliché (acoustic) lyrics
- shotgun strategy - it only takes like 10 years to kill urself lyrics
- alibi montana - ma rime n’a peur de personne lyrics
- risti julia hapsari - kita lyrics
- ac3rmagic - i love you lyrics