dj addmore - ja pa (feat. badyouth & bucho dego) lyrics
+j+pa+
yeah moti ja pa
dj addmore
otiye correct correct music
badyouth verse
it’s 7 to 5
i mean 7 to 4
keep your ear for door
and your feet on the floor
bobo ti lo
owo ti kpo
gimme yam fries
and put am sh+tun
all my gz we groove we all out
fall out the girls dem fall out
two girls for me with big stout
i no like origin e don cast
jakpa o
moti jakpa o
bucho dego verse
they got me running like a m+th+f+ckin thief in the night
wetin i do them? just tryna live my life yeah
wana catch mi try yeah
moti ja pa oo
so mi light up
smoking, indo
naso dem barge in j+pa (through the window)
j+pa j+pa j+pa
they see d man dey flex like e concern dem
make dem no ever think say dem fit catch me j+pa j+pa j+pa j+pa
dem no fit use me catch cruise
just tryna be an omoluabi
person wey dey hear word no dey make mistake
no be who vex pass dey win fight
catch me if you can na u sabi
i’m only tryna fix my fam a hot plate
they be waiting on me tryna catch me
moti ja pa i’m on the highway
running from the feds
running from the cops
running from the parasites
no go dull am
no go dull am my guy
badyouth
bucho dego
Random Lyrics
- overstreet - die lyrics
- terabyt - black skin melanin lyrics
- mascabado - entre agave lyrics
- rob gz (us) - warming up ft. double a lyrics
- freddie sunshine - my door lyrics
- marked for deletion - 911 lyrics
- nanilley jordan - mirror lake lyrics
- bastti - dulce veneno lyrics
- tasty t - percolating lyrics
- dk - convenient lyrics