dj neptune feat. laycon, waje & ladipoe - rise up lyrics
greatness
yeah, yeah
icons, ladipoe
dj neptune
we get on our feet when dem no believe say
we go rise up again, oh
we dey pray for grace and we believe say
we go rise up again
i dey see your head spin
you no understand why
n0body wan send you
n0body wan help you yeah
omo you need to
bring your dreams alive again
fire in your heart go
burn out every doubt you get, oh
do you ever make it to the top?
this life na turn by turn
so don′t you stop eh
will i ever make it to my prime?
last, last i be champion
so watch me rise (ooh)
we get on our feet (feet)
when dem no believe say (rise again)
we go rise up again (rise again)
oh (ooh)
we dey pray for grace (grace)
and we believe say
we go rise up again (rise again)
(icon!)
all my life i’ve been the underdog
i′ve seen the other guys
i’ve been the one to rise up and even all the odds
i’ve seen the flashy cars when i sat inside the bus
i′ve said yes to the boss
i′ve walked kilometres to get to where i dey
i’ve prayed for grace to cover all my day to day
i′ve seen the rich boys, dey flex boys
wey go become g+boys so even dem go flex boys, ditto
shoutout to e+money
i’ve seen girls getting f′ed by g+boys who knew h+money
just because they want to say the money loud, high money
i’ve seen people go to jail for day money
me i no go lie the journey long, k+series
i go always proof the doubters wrong and the truth is
i fall, i rise, i dipped down many times
thunder fire anybody wey dey try to block my shine, so
we get on our feet (feet)
when dem no believe say (rise again)
we go rise up again (rise again)
oh (ooh)
we dey pray for grace (grace)
and we believe say (say)
we go rise up again (rise again)
ooh ooh ooh
rise up
we go rise up again
ooh ooh ooh
we go rise up again
oh oh oh
rise up again oh+oh+oh
oh oh oh (greatness, ladipoe)
round of applause, everyone isn′t whole
but the pain and sacrifice that they ignore
’cause this blood nor sweat that drip from every pore
’cause it′s sacrifice to keys that open doors
if it′s+ not about the pepper, what’s the point of grinding
trying to be the brand ambassador for god′s timing
everybody wanna prove it to the haters
but sometimes though it’s close friends that need reminding
heaven knows the anointing is in the flow
even the devil knows he can never afford my soul
i play it cool, you cannot walk in the same shoes
in this life of tollgates my n+gga i pay dues (ooh)
big facts (ooh)
yeah, i want the big stacks (ooh)
but i do it for the legacy and impact (ooh)
i didn′t come this far to come this far (ooh ooh)
that’s on god from the heart (ooh)
we get on our feet (feet)
when dem no believe say (rise again)
we go rise up again (rise again)
oh (ooh)
we dey pray for grace (grace)
and we believe say (say)
we go rise up again (rise again)
we go rise up, yeah (we go rise up)
we go rise up, yeah (we go rise up, we go rise up)
nothing go do me no (we go rise up, we go rise up)
everything go sweet oh (we go rise up)
(up again) ohh yeah
(we go rise up)
nothing go hard me (we go rise up, we go rise up)
my life′s on the rise oh (we go rise up, we go rise up)
(dj neptune)
(we go rise up again) oh na yeah
we get on our feet when dem no believe say
we go rise up again (yeah yeah)
we dey pray for grace and we believe say
we go rise up again (oh)
(dj neptune!)
Random Lyrics
- ttvkell - christmas love lyrics
- zotiyac 1 - 2022 freestyle lyrics
- la dominicana - el toto lyrics
- chanceko - outro lyrics
- mravi - maroko lyrics
- nucleya - scene kya hai lyrics
- aleemrk - thora time lyrics
- juan oliveira - noite no shopping lyrics
- jericho prince - utopia lyrics
- nosferatu d2 - the mojo top 100 lyrics