azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dj spinall – on a low lyrics

Loading...

hey n0body baddest than
ycee
dj spinall again
top boy

so mi say
i’m in the club with the gyal
no dance no drink cuz you know we on a low
all the moves we dey make we just dey keep am on the low

i’m in the club with the gyal
no dance no drink cuz you know we on a low
omo mehn we dey keep am on a low

koleyemen everyday na holiday men
babatise men balling hard till the am eeh

koleyemen everyday na holiday men
babatise men balling hard till the am eeh

one time dem dey feel me
and i gat gyalz in da back
yea they see me men
see your gyal wan gimmi
and she don’t wear bra when she see me
omo mehn
you dey ball from time
make your gyal wear back us up no lie
she a come with the wickedest whine
spinnall turn it up one time
so mi say

dem say man dem foem menday
omo mehn mofedamilo
listem mummy wale
gbogbo won mofe jaiye
we dey chop life like tinny
bad man repping tinny
you know where we all dey
so mi say

l’m in the club with the gyal
no dance no drink cuz you know we on a low
all the moves we dey make we just dey keep am on the low

i’m in the club with the gyal
no dance no drink cuz you know we on a low
omo mehn we dey keep am on a low

koleyemen everyday na holiday men
babatise men balling hard till the am eeh
koleyemen everyday na holiday men
babatise men balling hard till the am eeh

omo shey ko si
shey ko si
kilo ko si shey ko si
omo shey ko si
omo shey ko si
kilo ko si shey ko si
the cap music

dj spinall
ycee baby
top boy
hey n0body baddest than

l’m in the club with the gyal
no dance no drink cuz you know we on a low
all the moves we dey make we just dey keep am on the low

i’m in the club with the gyal
no dance no drink cuz you know we on a low ladies
omo mehn we dey keep am on a low

koleyemen everyday na holiday men
babatise men balling hard till the am eeh
koleyemen everyday na holiday men
babatise men balling hard till the am eeh

Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...