
dollarbaby446 - life of loner lyrics
atomic bomb
tel me wat you want
show me ur real self oo
tel me wat is up
i just wanna be alone
i no say ur body hot
drop de hots spot wit hot body
mak i show u ma real sef
life of a loner
me don dey liv a lone
yeah
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
many tinx wey dey ma head
me i no need disturbance
i no u need me now
but i can’t feel de sp+ce now
i just wanna be ma sef
mak no man con de whine me
i no know u need dis luv
but am a loner
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
oya mak u tel me one tin
tel me wat is realy supin
i no yu wan feel among
but i no dey chit chat talk
tap tap like a tik tok tap
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
u no me nh loner
me no geti no man
so no man get me
me i no be lova boy
mak u no reason me
i no de caatch feelins
dis one no be felony
me i be a loner
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
Random Lyrics
- nucleum vitae - december lyrics
- ted poley - if i can't change your heart (then let me blow your mind) lyrics
- jvla - poisoned (tbt remix) lyrics
- lucywav & nxty - pretty b*tch lyrics
- angham - أنغام - al-haqiqa - الحقيقة lyrics
- little green - tea tree lyrics
- molly tuttle - easy lyrics
- ани лорак (ani lorak) - полуднева спека (midday heat) lyrics
- julio dain - no olho do furacão lyrics
- zxkuwkek - brainrot rap lyrics