
dozman - reason am lyrics
yeah yeah yeah
yeah yeah yeah…
if i too reason am
if i too reason am
if i too reason am
if i too reason am
if i too reason am
if i too reason am
dem go dey look me fall inside gutter
and dem go look me pass
pour me saliva
if i no put in work ohh
if i no put in work
“if i no put in work ohh”
dem go dey talk say me i no be soldier
“no be soldier…”
me i no match pass
“yeh yeh”
oh mi lord…
but na my baby give me love
she give me love je je
she turn me over
say give me love je je
her body fire, i no fit look am pass ohh
for her matter, i no fit carry last
she tell me say she want me
she tell me say she need me
baby fire fire pon my body
“fire fire pon me”
she tell me say she want me
ehh ehh, ehh ehh…
she say na every time me go, she steadly wait pon me
she see me, she hold me, she get her own money
she say she likes my harmony
she say she likes my company
make me scream rosemary
like victory
she do me like a blood tonic
ehhhh…
oh my god, girl abeg no go do me dirty
na these feelings wey we get, me i need for a long time
and this be the reason why i lose my conscience
“i lose my conscience eh eh eh eh eh eh eh…”
and i get big confidence
“confidence”
i fit to rock you for a long time
me love me life, me live it longer
“eh eh eh”
but na money fit to make am sweeter
“money, money”
5star like adekunle
savage like mama t
100 million is an insult
“insult”
“uhh uh uh uhh, uhh uh uh uhh”
my baby never leave me j+pa
“leave me j+pa no no”
unlike these m++fkn dushbags
“oh m++fkn dushbags”
dem sell me like a judas
“ehh”
leave me pon the road
“ehh”
still say na me be course uhhhah
“ehh ehh”
if i too reason am
“if i”
if i too reason am
“if i”
dem go dey look me fall inside gotta
“inside”
and dem go look me pass
“ehh ehh ehh ehh ehh”
pour me saliva
if i no put in work ohhh
“if i”
if i no put in work
“if i”
dem go dey talk say me i no he soldier
“ehh ehh ehh ehh ehh”
me i no match pass
oh mi lord
but na my baby give me love, she gives me love jeje
“je je”
she turn me over
say give me love jeje
“je je”
her body fire, i no fit look am pass ooo
“look am pass”
for her matter, i no fit carry last
she tell me say she want me
“want me eh”
tell me say she need me
baby fire fire pon my body
“baby fire pon me”
she tell me say she want me
oh my god, girl abeg no go do me dirty
na this feelings wey we get, me i need for a long time
and this be the reason why i lose my conscience
“i lose my conscience”
and i get big confidence
“confidence”
i fit to rock you for a long time
Random Lyrics
- laue - angel lyrics
- mdyzman - осколки частями стекла (broken pieces of glass) lyrics
- frank delgado (cub) - porno romance lyrics
- pablo guerrero - sueños lyrics
- rory sweeney - ruh roh lyrics
- julian bugbee - last summer lyrics
- david o’dowda - i wanna be cold lyrics
- tommy fleece - safer sex lyrics
- kat kennedy - vegas lyrics
- division7 - kleptomaner lyrics