dr kells - ginger lyrics
ginger
intro
hmmm
dr kells fi the ladies
water full my cup cup cup
gbedu full my jug over flow
verse
i get girls for lekki wey go dance
wey go move wey shake coroba
too many hits them call me adolf hitler
make dem shake coroba
malo friend zone mi o
me i no go do again
me i no go stress again
make another man no go chop my sweat nwa
whine tsunami
odoyewu your body wet like juice
come make i scatter body
body so cold like she’s from atlantics
make i sing you jagbajantics
for my bedroom i be michеal jackson
when i smash, first blood she call me rambo
shе say she loves me, like s+x practice
yeah yeah
hook
give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
gbas gbos
oh lord, oh lord woah woah woah
give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
give dem ginger
give dem
verse
jo rora
ibadi large e no normal
the gbedu na hit e no normal
bellami dey scratch e no normal
whine to the corner
shake to the center
this kind waist
girl you dey make me dey kolo
girl you dey make me dey nor nor
girl your body call for attention
alakori oh
can’t control me o
joor joor joor ma kpa mi o
i know all you want is my money o
spend on you like yemo lee o
money o money o
i want all this money o
bellami fun wa ni gbedu o
make dem scatter body o
hook
give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
gbas gbos
oh lord, oh lord woah woah woah
give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
give dem ginger
give dem
Random Lyrics
- cukrzyyk - spaliłem blanta z synem komendanta lyrics
- wisteria - place you haunt lyrics
- vlarge - ever lyrics
- dylan scott - what i'd want mine to say lyrics
- rayan & intifaya - resta vero lyrics
- beyoncé & rumi carter - protector lyrics
- rené lokua - destinée lyrics
- goodluck rylie - pillow talks lyrics
- lil tjames - project kid lyrics
- tate mcrae - calgary (2021) lyrics