dr.shmokes - consent lyrics
hook]
what’s the matter?
why you stressing?
acting film like you be actress
when you know that i want to undress you
i want to undress you (from top to bottom)
so, give me consent, i no dey like by force
i need permission, i’m just a soft boy
too many sweet words, she say i’m sweet
and when she taste it, na lit gang sh+t, eh
[repeat hook]

and when she taste it, na lit gang sh+t
[verse 1]
it’s just a matter of time before i nack the kpekus
a doctor like me, i no go like to lie and say truth
i like her soft sopo+sopo, e fit put me for soup
and if e put me for soup, i go still l!ck the soup (oha)
wey go make her dey call me oga (oha)
rubba dubba, dj thugga, scratch am scratch am
i no go stop am unless she tell me make i stop am
but i know say she no go wan tell me make i stop am
because she dey feel am, yea, she like am
don’t stop, continue baby, it’s an order
that she has a prescription from doctor thugga
one for morning, one for night from doctor thugga
[bridge]
yea, intriguing the things that you do
exciting, your cruise be like booze (bauchilon)
e dey hot, e dey cold—na so her vibe be
na so her vibe be
intriguing the things that you do
exciting, your cruise be like booze (bauchilon)
e dey hot, e dey cold—na so her vibe be
na so her vibe be
[hook – repeat]
what’s the matter?
why you stressing?
acting film like you be actress
when you know that i want to undress you
i want to undress you (from top to bottom)
so, give me consent, i no dey like by force
i need permission, i’m just a soft boy
too many sweet words, she say i’m sweet
and when she taste it, na lit gang sh+t, eh
[hook – repeat again]
what’s the matter?
why you stressing?
acting film like you be actress
when you know that i want to undress you
i want to undress you (from top to bottom)
so, give me consent, i no dey like by force
i need permission, i’m just a soft boy
too many sweet words, she say i’m sweet
and when she taste it, na lit gang sh+t
[verse 2]
when it’s time, i really don’t again oh
i’ve been down, now i’m up+up with my fellows
thank god, praise jah
yeah, we no dey bend low
all we do is make money even when we dey broke
so i no go buy andré (onana)
but i go dey with shorties and dollars
imagination wan k!ll me inside lagos
now i’m feeling like jeff—last name bezos
akpurka guy man, yea yea yea
does it look like i can?
in the valley of the wilderness
when there’s no lawee to notch, i can’t
[final hook – repeat]
what’s the matter?
why you stressing?
acting film like you be actress
when you know that i want to undress you
i want to undress you (from top to bottom)
so, give me consent, i no dey like by force
i need permission, i’m just a soft boy
too many sweet words, she say i’m sweet
and when she taste it, na lit gang sh+t, eh
[outro hook – fade out]
what’s the matter?
why you stressing?
acting film like you be actress
when you know that i want to undress you
i want to undress you (from top to bottom)
so, give me consent, i no dey like by force
i need permission, i’m just a soft boy
too many sweet words, she say i’m sweet
and when she taste it, na lit gang sh+t
Random Lyrics
- digo (kr) - illusion lyrics
- simran dhillon & avneet brar - kanpur lyrics
- bts - permission to dance - live lyrics
- greater vision - we have a way of escape lyrics
- бизае (bizae) & wuna - still man lyrics
- soulidified - sure thing (from the netflix series ”building the band”) [live] lyrics
- atmosphere - xxx lyrics
- treezy - gaza lyrics
- trinni - outro (love & god) lyrics
- owen (오왼) (kor) - i can't lyrics