
dr. zed - victorious (acoustic version) lyrics
for ghetto wey we dey
life no be beans
so many struggles
many pains
na wetin we see
from morning till night
hustle we dey push
just to make am big
make our future bright
from the mud we rise
down the tunnel there’s a light
but i no dey give up
no dey say i tire
my spirit high
fire dey my belle
i know say one day
i go conquer all
ajub’ajuba!
ajub’ajuba!
ajub’ajuba! eh!
i will conquer all
i’ll be standing tall
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
see the hardship
see the poverty
but i no dey look face
i dey believe say my hard work
go pay me someday i go rise above
chase the blues away
with a smile on your face
make your future bright
from the mud we rise
down the tunnel there’s a light
and i no dey give up
no dey say i tire
my spirit high
fire dey my belle
i know say one day
i go conquer all
ajub’ajuba!
ajub’ajuba!
ajub’ajuba! eh!
i will conquer all
i’ll be standing tall
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
victorious!
’cause i no dey give up
no dey say i tire my spirit high
Random Lyrics
- jake miller - moonwalkin lyrics
- companhia do calypso - don't cry lyrics
- jamie paige - clouddrop lyrics
- bermon climaco & sho* (us) - like this lyrics
- aviators - bad luck (vocal stem) lyrics
- tim moore - angelina lyrics
- edúv syn - skit iv. cesta z párty lyrics
- maartje - schande van het dorp lyrics
- kitamori - trunq 2* lyrics
- lil uzi vert - whip it up lyrics