easyrhymz - aurora lyrics
your body
i need a girl with a s-xy body ayy
come make i rock your body
i need a girl with a s-xy body aha
come make i rock your body
i need a girl with a s-xy body yeh yeh
yeh yeh
zyrx sounds baby
swear tonight say i like d energy dat u bringing(yeah)
swear tonight say i like d energy dat u giving(yeah)
girl u d light in my life (yeah yeah)
my girl u know you are fine (yeah yeah)
i no fit ever come fight(yeah yeah)
na u i wan come confide
cling to me in every season
look dis boys dey be deceiving
never let dem come in between
coz i really like
never let dem come in between
but i bring the vibes all day
baby gal is u i like
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
bisi aurora
go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
make i wire o
when she dance na gbona o
bisi aurora
say make we dance and manya o
see i like ur flavour o
when she dance na yeah
litty litty litty litty litty litty
every city u dripping
litty litty
every city dat we go swear to god u dripping
girl you’re the light in my life (yeah yeah)
i no fit every try lie
if i lie may water carry me go
so tell me wetin man go do
hey girl
n-gga like me getting money everytime
and if i get it wrong baby tell me get it right
coz am d realest brother that u see on d gram
working 24/7 just to rack up the guap
p-ssion in my eyes u could see from d start
f-cking with the best..only you that’s the fact
coz i pull up in an adisson lee
and i feel like martins indi
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
bisi aurora
go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
make a wire o
when she dance na gbona o
bisi aurora
say make we dance and manya o
see i like ur flavour o
when she dance na gbona o
Random Lyrics
- zebrahead - dear you (far away) - explicit album version lyrics
- mc lars - the bonus track for japan lyrics
- the smiths - you've got everything now lyrics
- slipknot - prosthetics (live) lyrics
- vanesa martín - inventas lyrics
- counting crows - hazy - live at heineken music hall/2003 lyrics
- maroon 5 - shiver lyrics
- los claxons - te voy a dejar ir lyrics
- angerfist - f@ckin' wit yo head lyrics
- cequence - tupac ain't dead lyrics