
eben choice - ayo lyrics
melody, my melody, them dey feel my melody, say dem dey feel my melody
oleku, tell me something wey i no fit do
and i go prove you wrong
and i go play you my melody
i love my brother, me no capping
too many stress just dey bother me
i pray to jah make he cover me
ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o
my melody, my melody
una go feel till december
won gbo mi gan o, won gbo mi gan, won gbo mi gan ni paris saint germaine
modupe gan o, modupe gan o, modupe gan o
igba n ba jo, ni onilu gbe lulo
ara nba da, ara n ba da a
nothing wey go stop me eyee
i’m still on my grind o
so as i dey drop am, make una dey chop am
ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o
my melody, my melody
una go feel till december
won gbo mi gan o, won gbo mi gan, won gbo mi gan ni paris saint germaine
modupe gan o, modupe gan o
hey ah hey
ayo nbo k’ori ba mi se ah
hey ah hey
make the blessings come my way
hey ah hey
ayo nbo k’ori ba mi se ah
hey ah hey
won gbo mi gan ni paris saint germaine
Random Lyrics
- alex chilton - walking dead lyrics
- lizzo - leftright lyrics
- xiyo, fernandezz & dn.aire - baja al malianteo lyrics
- nilton cézar & andréa chrys - quero te encontrar lyrics
- rosie flores - real man lyrics
- 6survival - peace land lyrics
- jim legxacy - change my ways lyrics
- king combs, kanye west & ye - diddy free lyrics
- gr3ml1n - whore lyrics
- tiago pereira - soda pop (meu pequeno guaraná) (from "kpop demon hunters") lyrics