ecris - jackpot (radio edit) lyrics
lee lee lee (2x)
lee lee eh
ehen
sa wa (8x) gbu wa
nwa nne
igbi
-pre chorus-
me i be sharp guy
i just knack the jackpot
a nu’m na ofe na agbo putu putu n’ofe
from lagos to london
from china to hong kong
ego di oh ego di oh
bia nwe awuli
-verse 1-
i live on the other side (you know)
in a very big yard (you know)
a beach by side you need to come to this side to see how we live (you know)
gbo gbo big boys (you know)
limited edition toys (you know)
range wagen toyota g-cl-ss porsche even posted one on instagram (you know)
i’m verified there (you know)
chilling with my goons here (you know)
femi aliko mike ahhh tony elumelu alakija (you know)
i’m living large
m bi zi large
i fit lend you cash even dash
i’m living large
nku ga hard
i fit lend you cash
wip wip wip
-pre chorus-
me i be sharp guy
i just knack the jackpot
a nu’m na ofe na agbo putu putu n’ofe
from lagos to london
from china to hong kong
ego di oh ego di oh
bia nwe awuli
-chorus-
i dey burn money no be small
i dey knack jackpot no smell
see this level i dey carry commot
baby no time abeg make we dey ball
cause this money wey we just the spend just dey smell oh
see this money wey we just the spend no be small thing oh
-verse 2-
if you cross third mainland (you know)
you go see one big sign (you know)
na be dey there dey pose for this one that one and that one (you know)
board my private jet (you know)
no visas (you know)
taken off from ph to sa to la then to gh (you know)
see my wrist watch (you know)
see my new shoes (you know)
i dey breed greygoose for my poultry (you know)
my containers dey dodge customs (you know)
i’m living large
m bi zi large
i fit lend you cash even dash
i’m living large
nku ga hard
i fit lend you cash
wip
-pre chorus-
me i be sharp guy
i just knack the jackpot
a nu’m na ofe na agbo putu putu n’ofe
from lagos to london
from china to hong kong
ego di oh ego di oh
bia nwe awuli
-chorus-
i dey burn money no be small
i dey knack jackpot no smell
see this level i dey carry commot
baby no time abeg make we dey ball
cause this money wey we just the spend just dey smell oh
see this money wey we just the spend no be small thing oh
eh
Random Lyrics