eeskay - just because lyrics
just because lyrics
just because
swalala !!!
just because you see me for the street
say when e drop the thing dey burst
i took the risk
i laid my life
sotey i even fall oh
when the show they flop
say make you tell me who dem call
nah me dem call
just because
i dey para for them n+ggas wey dey jonze
dem know the exit to the left
nah make them ball
i no dey joke
i no dеy sing beyoncé
song oh
oti ton!!!
just because
my shawty carry hеavy something wey them no fit touch
when i touch the mic
when i leave am e be corpse
from the corpse
the thing turn into the sauce
and e dey drip
and you know say them dey suck
bon bidi
bon bidi
bon bidi
to many n+ggas come and go
it’s just company
too many times i told them n+ggas not too f+ck with me
true be say we are the all
masses
the population never loose in counting
if one loss we all lost
captain
nah the one with the hijab
nah them dey council
and the one for the streets
nah are because of assuu
and the ones doing runz turn stella damascus
no dey vex for your bros just because dem pass you
go carry your own
my gee make you ji masun
took so many turns and turns
before the highway
you say my case adjourned
we go meet on that day
everybody turn go come
and if it don’t moti jàde
on to the next please
anytime wey they ask i remain the best please
(yes please )
get over here like i be scorpion
sit over there like you don’t belong
my face show i no be anonymous
i no fit beg anybody to show me love
show me
show me
show me love x4
when st++z don pass the water for my garri
me take trips on them i go paris
all the finner things
i desire them
highest in the room
i be like marjuana air
just because you see me for the street
say when e drop the thing dey burst
i took the risk
i laid my life
sotey i even fall oh
when the show they flop
say make you tell me who dem call
nah me dem call
just because
i dey para for them n+ggas wey dey jonze
dem know the exit to the left
nah make them ball
i no dey joke
i no dey sing beyoncé
song oh
oti ton!!!
Random Lyrics
- shy (ukraine) - say something lyrics
- up up girls (仮) - ソラハレルヤッ!! (sora hallelujah!!) lyrics
- sos & 30key! - chatak lyrics
- ליעד מאיר - parparim ba'beten - פרפרים בבטן - liad meir lyrics
- eko fresh - wildnis lyrics
- jack davies and the bush chooks - my hard times lyrics
- thomas christ - ego maniacal new age christ lyrics
- beyazz - fremd lyrics
- arkh3masylum - тошнота не проходит (the nausea does not go away) lyrics
- measora - let's pretend lyrics