evih - wonder remix lyrics
let it drop tycoooonnnn
you do me deja vu
shekpe
verse 1 (evih)
baby baby what you do
all i got is love for you
please be loving all ma goons
ye ye
my friends dem say you use juju
dem be calling me big mumu
all i want is you my boo
hook
your love dey make me dey wonder wonder
you set my heart on fire fire
baby na you me i won marrrrryy won marry
baby your love dey make me dey wonder wonder
you set my heart on fire fire
baby na you me i won marrrrryy
won marry
verse 2 (davido)
shekpe!
say me i no come to look uche face oinnn
me i just come to replace
the man wey dey give you the raba o
give you the raba o
me i fit die untop uche case
k!ll untop uche case
cause i fit give you the raba o
30bg but me i no dey braga
shekpe! i say na who born the maga
wey won contest with you
baby cause no body badder o
no no n0body badder o ololololo
i say na you wey dey standout
out of all of your friends
i must to give you the shoutout
the thing sweet girl i no fit pretend
cause your love dey make me dey wonder wonder
e dey sweet me for under under
if i do you well you go j+pa ee
she say make i come be her daughter father
for your love i go press computer
you don turn me to badman lover
but i need your bam bam
e dey make me wonder
no go follow another eya ee x2
pre+hook
if i do you wrong oif i do you wrong before im sorry obaby i’m sorry oif i do you wrong oif i do you wrong before i’m sorry obaby i’m sorry o
hook
your love dey make me dey wonder wonder
you set my heart on fire fire
baby na you me i won marrrrryy won marry
baby your love dey make me dey wonder wonder
you set my heart on fire fire
baby na you me i won marrrrryy
won marry
baby your love is so romantical
sweet and melodical
go give you my short knicker today
you give me deja vu
you dey make me dey wonder
tycoon plugs
Random Lyrics
- chyvo stoner - amazon lyrics
- chxxx - social distancing lyrics
- minaxi - theresa lyrics
- kasie lyrics lyrics
- opiden - fulde trylle lyrics
- dof' - faut pas bouder lyrics
- nērømusic - lévitation lyrics
- pixinguinha - mironga de moça branca lyrics
- charles caló - para sempre lyrics
- bhanga bangla - natok lyrics