azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ebi chris – scatter lyrics

Loading...

why you dey use me play
you want barber my dada
why you dey use me play

you wan turn me to maga
why you dey use me play
you want barber my dada
why you dey use me play
you want turn me to maga

dem dey ask me question
wetin i see for your body
dem no know the reason
ooouuuu
since i set my eyes on you
i no fit to sleep o
you don give me fever
every time i’m with you girl
the only thing i want is to make you smile
but na so we go dey fight
you hang up the phone and call me right back
i don tire for your love shey na so e go dey pain o
if you know give me your heart, make you carry am go

why you dey use me play
you wan barber my dada
why you dey use me play
you wan turn me to maga
why you dey use me play
you wan barber my dada
why you dey use me play
you wan turn me to maga

she scatter my brain 6x
she wan turn me to maga
she scatter my brain 6x
she wan turn me to maga

chai
i dey take god beg you
you don turn bad man to mumu eeeeh
if na before i no fit to send you
but i wanna be with you because i love you
you know that i will do anything for you
girl because of you i fit tun mumu
but na so we go dey fight
you hang up the phone and call me right back
i don tire for your love shey na so e go dey pain o
if you no give me your heart make you carry am
make you commot for my side eeeehhh

why you dey use me play
you wan barber my dada
why you dey use me play
you wan turn me to maga
why you dey use me play
you wan barber my dada
why you dey use me play
you wan turn me to maga

she scatter my brain 6x
she wan turn me to maga
she scatter my brain 6x
she wan turn me to maga

i don tire for your love shey na so e go dey pain o
if you know give me your heart make you carry am go

everybody help me sing
aah aah aah aah aah aah
this girl she no fit k!ll me
eeh eeh eeh eeh eeh
you know that i love you so
i love you so
i looove you yh yh
i don tire to dey beg you
i don tire to dey beg you
you know you know you know you know
you know i love you



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...