azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

el (lomi) – explain lyrics

Loading...

h-llo, i i want to sing a song for you
el baby, ya ya ya ah ya

baby why you want do boys boys like that
how you dey carry that your backa erh erh
sometimes i dey think say you sheda
ibi this kind body e dey touch my heart

and i can’t explain oooh eeh
and i can’t and i can’t explain oooh
you dey burst you dey burst my brain
and i can’t breath
mmh aah mmh aah nananana

so i run to my doctor ask am sey
something dey do me make you give me drug o
but e tell me this one no cure dey
cus ibi like say you dey fall in love

and i can’t explain oooh eeh
and i can’t and i can’t explain oooh
you dey burst you dey burst my brain
and i can’t breath
mmh aah mmh aa
so i run to the paster for my church
i say pray for me this feelings e for lef o
so girl i go find she dey take my breath away
wey e look me, e day god is love you no get problem, what!

and i can’t explain oooh eeh
and i can’t and i can’t explain oooh
you dey burst you dey burst my brain
and i can’t breath
mmh aah mmh aah, aah mmh
charlie ibi like something dey do me
ibi like i dey sick or i no dey like the way i dey feel
i beg charlie make somebody help me
x
and i can’t explain oooh eeh
and i can’t andi can’t explain oooh
you dey burst you dey burst my brain
and i can’t breath
mmh aah mmh aah, aah mmh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...