falz - jeje lyrics
ahhhh
all the cloth you dey wear it be trases
this your catwalk be like u dey practice
you be too set you be ruthless
i dey trip o nana you be too fresh
all the moves you dey bust nah chana
nah wahala you dey cause nah yawa
disgusting
you be stinking
gat a bad guy singing
baby do me je je je jejely o
abeg do me je je je jejely o
baby do me je je je jejely o
abeg do me je je je jejely o
baby let me be you customer
give me every thing plus jara
she say she want to give me gradually
if she give me all i go tire
baby do me je je je jejely o
abeg do me je je je jejely o
yeee
come baby take it easy on the bahd guy
put it down like you are looking for the last price
back it up then put it on me
make i play guitar while u singing on key
she say she want to sell it on a gold plate
i then sprinkly salt and add spice
but wetin i dey do wey i no wait
you the kind of babe wey i gats wife
all the cloth you dey wear it be trases
this your catwalk be like u dey practice
you be too set you be ruthless
i dey trip o nana you be too fresh
all the moves you dey bust nah chana
nah wahala you dey cause nah yawa
disgusting
you be stinking
gat a bad guy singing
baby do me je je je jejely o
abeg do me je je je jejely o
baby do me je je je jejely o
abeg do me je je je jejely o
baby let me be you customer
give me every thing plus jara
she say she want to give me gradually
if she give me all i go tire
baby do me je je je jejely o
abeg do me je je je jejely o
all the talk you dey talk make i loose guard
completely mami you be too bad o
i bin no dey see when i dey look hard o
but you crept up on me gave me through back o
as a sharp guy me i no slack o
your face fine and your body too tap o
give it to me i need to own that o
make i spend on you one or two card o
cause all the cloth you dey wear it be trases
this your catwalk be like u dey practice
you be too set you be ruthless
i dey trip o nana you be too fresh
all the moves you dey bust nah chana
nah wahala you dey cause nah yawa
disgusting
you be stinking
gat a bad guy singing
baby do me je je je jejely o
abeg do me je je je jejely o
baby do me je je je jejely o
abeg do me je je je jejely o
baby let me be you customer
give me every thing plus jara
she say she want to give me gradually
if she give me all i go tire
baby do me je je je jejely o
abeg do me je je je jejely o
Random Lyrics
- my - w.i.l.d. lyrics
- jason - six years lyrics
- marsheaux - now you are mine lyrics
- abiem pangestu - jangan ada dusta di antara kita (feat. nuriel ayla) lyrics
- michael jordan touchdown pass - tsunami lyrics
- aqours - pops heartで踊るんだもん! lyrics
- denny redden - friends forever lyrics
- han su ji feat. lee young suk - 今になって見える愛 (japanese ver.) lyrics
- bryson tiller - no longer friends lyrics
- impending doom - murderer lyrics