azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fameye - sober (soo bad) lyrics

Loading...

[intro]
stallion on the beat

[verse 1: fameye]
me, i dey my place
i no wan’ get matter
me, i dey my sp+ce
i no wan’ get trouble
but every day, any day, people say, people say
sometimes, some things wey i don’t know
plenty of them say i don’ do
yiee, kaboluwa
no be everything wey i dey follow back
and i pray, i’m a holy man
no be everybody i follow back

[pre+chorus: fameye]
tomorrow never promise
me to myself wey i promise
they say time no dey, oh
steady on my grind, i cannot fail, oh, ayy

[chorus: fameye]
i’m sober, ‘say i’m so bad, yeah
i’m sober, but people say i am so bad
ayy, peter, i’m sober
but people say i am so bad
ayy+yeah, i’m sober
but people say i am so bad, yeah
[verse 2: patoranking]
if you know my story
oluwa lọ n’bami ṣe
make you no envy my glory
ọmọ na akonuche
this is the story of my life (my life)
everyday mi hustle to survive
bad mind no fit stop our drive
patoranking, fameye don’ arrive
bad mind dey motivate me
una dey motivate me
your hate dey elevate me
one day, you go celebrate me
seh wi movin on a+different frequency, bad man better know
voice of di people, voice of di ghetto yout, better know

[chorus: fameye]
i’m sober, ‘say i’m so bad, yeah
i’m sober, but people say i am so bad
ayy, peter, i’m sober
but people say i am so bad
ayy+yeah, i’m sober
but people say i am so bad, yeah

[verse 3]
bad man never know my ego
find my mind for my people
sɛ mete ase a, never fear evil
me sum asɛm no, menka nkyerɛ wo biom, oh yeah
mereyɛ m’adeɛ no, yɛpɛ sɛ meyɛ sɛ koo ofori deɛ no
mereyɛ m’adeɛ no, yɛpɛ sɛ meyɛ sɛ koo ofori deɛ no
ɛno nti na obiara se menyɛ yi
i’m feeling proud how me, i dey
asɛm yi na obiara ntumi nka yi
mebie m’ano a, na yɛato mu kpe yi
[pre+chorus: fameye]
tomorrow never promise
me to myself wey i promise
they say time no dey, oh
steady on my grind, i cannot fail, oh, ayy

[chorus: fameye]
i’m sober, ‘say i’m so bad, yeah
i’m sober, but people say i am so bad
ayy, peter, i’m sober
but people say i am so bad
ayy+yeah, i’m sober
but people say i am so bad, yeah



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...