azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

faze · chibuzor "faze" oji - automatic lyrics


pretty! (pretty ! )
no be manual, it’s automatic

hey+ey+ey+ey+ey
hey+ey+ey+ey+ey
hey+ey+ey+ey+ey
no be manual, it’s automatic
hey+ey+ey+ey+ey
pretty!
hey+ey+ey+ey+ey
pretty! pretty!
hey+ey+ey+ey+ey
no be manual, it’s automatic

verse 1
gbegiri ati ewedu
your mama cook this one kpa! ah!
no oshе dudu
no carowhite but your skin dey glow o
oluchukwu, your bata shine and your facе dey show o
i like you make we rendezvous

skelewu baby boo
fi won le make e dem dey so’kuso
i go do as you do
even if you dey call me ‘nikokuko
mezebu like akalaku
e bi like she use abidoshaker
oleku! tuale fun!
beauty dey but you own differ differ oh

hey+ey+ey+ey+ey
kokpo!
hey+ey+ey+ey+ey
pretty! pretty!
hey+ey+ey+ey+ey
pretty! pretty!
you too fine you no need cosmetics

hey+ey+ey+ey+ey
pretty!
hey+ey+ey+ey+ey
pretty! pretty!
hey+ey+ey+ey+ey
pretty!
no be manual, it’s automatic

see as i dey fall in love in with
make we run 1 or 2
baby wassup uh
make e dey sup uh
one plus one you know na two
no stingy for me o gbewa
jo gbewa
funmi oh gbewa
jo gbewa
verse 2
oya skelewu baby boo
fi won le make e dem dey so’kuso
i go do as you do
even if you dey call me ‘nikokuko
mezebu like akalaku
e bi like she use abidoshaker
ole ku! tuale fun!
beauty dey but you own differ differ oh
hey+ey+ey+ey+ey
my darling ah
hey+ey+ey+ey+ey
my darling ah o!
hey+ey+ey+ey+ey
pretty!
no be manual, it’s automatic
hey+ey+ey+ey+ey
my darling ah
hey+ey+ey+ey+ey
my darling ah o!
pretty!
no be manual, it’s automatic



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...