azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fela kuti - shenshema lyrics

Loading...

wetin shenshema mean o, i go tell you o
i go tell you, o
i go tell you, o
you go hear am, o
you go hear am, o
you go go say it with me, o
you go go say it with me, o
shenshema o
shenshema o
(shenshema o) shenshema
(shenshema) shenshema o, shenshema, o
you be motor, dem start you, you no dey start
dem dey push you all over lagos, you be shenshema o, shenshema o
(shenshema, o) she+e+e+e+е+e+en+en
(shеnshema) shenshema o, shenshema, o
you be black man, you no dey think like black man
you dey do like white man everyday, you be shenshema o, shenshema o
(shenshema, o) u+de, u+yeh, u+yeh, u+yeh
(shenshema) shenshema o, shenshema, o
you be woman, you dey bleach yourself everyday
you forget say you be black woman, you be shenshema o, shenshema o
(shenshema, o) she+e+e+e+e+e+e+e+e+en
(shenshema) shenshema o, shenshema, o
you be woman, you dey use wig everyday
you forget say you get black hair for head, you be shenshema o, shenshema o
(shenshema, o) she+en+en+e+e+en+en
(shenshema) shenshema o, le ko si o
(shenshema, o) she+e+e+e+e+e+e+e+e+en
(shenshema) shenshema o, ‘shema, o



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...