fericboy - bet9ja lyrics
fericboy_bet9ja mp3 lyrics
oh
onananana
it’s your boy fericboy yeh
this hustle no be b+tter and bread
as i they for street
i they chaste for my dreams
i bet9ja my ticket done cut
my guys advice me
my friend be strong
now is my time to focus
i please all my girls to moved on
failing in love is a prison
i no need stress
i no want f+ck make i no come fall
shay una they see me dey double my hustle
if i blow tomorrow people go talk say i lucky
bet9ja done do me something
bet9ja done do me fuwa
bet9ja donе make me kolo
bet9ja donе make me shiva
bet9ja done make me cry
put me for prajor
e dey pain me for body o
e dey pain me for body o
i gbadu all my guys
wey me and them dey run things
peter and paul
na me and my friends
twenty+four hours
we still dey for street
247
my ticket dey cut
i gbadu all my guys
wey me and them dey run things
na we they run things
but them they no notice
army man dey bet9ja
police man dey bet9ja
pastor dey bet9ja
prophet dey bet9ja
lawyer dey bet9ja
rich man dey bet9ja
poor man dey bet9ja
everybody dey bet9ja
bet9ja done do me something
bet9ja done do me fuwa
bet9ja done make me kolo
bet9ja done make me shiva
bet9ja done make me cry
put me for prajor
e dey pain me for body o
e dey pain me for body o
bet9ja done do me something
bet9ja done do me fuwa
bet9ja done make me kolo
bet9ja done make me shiva
bet9ja done make me cry
put me for prajor
e dey pain me for body o
e dey pain me for body o
e dey pain me for body o
Random Lyrics
- piersi - jedziemy autostopem lyrics
- anna justen - nameless lyrics
- lekhaina - john travolta* lyrics
- love remain - calm lyrics
- helena's son - mirror tongue lyrics
- nostahlgia quinn - the twilight faerie circus lyrics
- stxwgn, reto, wroobel, ndr (pol) & marcco - prawda lyrics
- knelt - lately lyrics
- odd squad (tv) - oscar is awesome lyrics
- vanny goodfella - no loyalty lyrics