azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fido - awolowo lyrics

Loading...

[verse1]
i go smoke that ganja until i go blind
you go know say i take ganja all the time
pass me the ganja give me brown rizzler
pass me the ganja light me up so high
take me over over the clout so high
fly me up oh so high
till i find myself talking to most high
some some think say me i don mad
oh

[pre+chorus]
oh he still dey go
leave am leave am leave am
i think say him don enter that side
as i dey let them know wetin dey my mind
some dem take me for a fool yeah

[chorus]
awolo (oh) awolowo (awolowo)
ń fa gbò lò wo (ah) lowo lowo (lowo lowo)
aye ń lo (aye ń lo) bebe ń lo (bebe ń lo)
wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)
motí kó tï ikún sí wàn
me i no mind wetin dem go talk
ewé atí egbó the only thing i know
aye ń lo (ah) bebe ń lo (oh oh)
wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)
motí kó tï ikún sí wàn
[verse 2]
thank you jah for giving us rain
abundant blessings mi a jah fi rain
blessings wey ma fit plant the ganja all day
puff one two take off my pains away
oh away yeah yeah
emi wa ma lo to wa my way
para oh i go roll my sleeves my way
my way no be your way

[chorus]
awolo (oh) awolowo (awolowo)
ń fa gbò lò wo (ah) lowo lowo (lowo lowo)
aye ń lo (aye ń lo) bebe ń lo (bebe ń lo)
wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)
motí kó tï ikún sí wàn
me i no mind wetin dem go talk
ewé atí egbó the only thing i know
aye ń lo (ah) bebe ń lo (oh oh)
wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)
motí kó tï ikún sí wàn

chorus]
awolo (oh) awolowo (awolowo)
ń fa gbò lò wo (ah) lowo lowo (lowo lowo)
aye ń lo (aye ń lo) bebe ń lo (bebe ń lo)
wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)
motí kó tï ikún sí wàn
me i no mind wetin dem go talk
ewé atí egbó the only thing i know
aye ń lo (ah) bebe ń lo (oh oh)
wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)
motí kó tï ikún sí wàn



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...