azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fido (nga) - omo ologo lyrics

Loading...

[intro]
osha

[verse 1]
dem try to spoil my life
dem try to put me down
because i realize
demma try to jeopardize
tori me i don shine my eyes
look them for face me i see there lies
manipulating for instagram
dem bad belle me lori twitter
aya aaya aya aya
because i ask you for my raba
o daju pe dem go give me my raba
aya hmmm

[chorus]
wọn pe mi ọmọ ologo
hmmm ọmọ ologo
hmmm ọmọ ologo
tori naa show me your logo
hmmm ọmọ ologo
show me your logo
ọmọ logo
[verse 2]
oh lord save me
oh lord gave me
all i had from the beginning has been written
i knеw i was the best and nothing less comеs from the best
so you know how as he dey be cause they can never change me
platinum gold yeah
yeah that’s the flow
silvers i don’t, diamonds in cold
fake love i no jisoro
caleb give me my money o
pay me money haa

[chorus]
ọmọ ologo yeah
wọn pe mi lọmọ ologo
ọmọ ologo
tori naa show me your logo
ọmọ ologo
show me your logo
hmmm ọmọ ologo



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...