flamosky - hold on me lyrics
w+ngelewa
w+nglele w+ngele wa aaaah
help me escape from my mind
i no sure say i fit survive
w+ngele w+ngle wa aaaah
i don dey w+ngelewa
help me escape from my mind
i no sure say i fit survive
hold on me hmmmn
i go relly need you as company for the night and the next one, hmmmn
only you fit take my pains away panadol to my migraines
with the kind of pain wey my heart dey feel i been no sure i go survive
but with you aje i’m a survivor
me sef no fit understand thе reason why
i dey call your name еvery midnight
kai kai wan dey cut my liver
quarter past 5 i dey smoke cigar o
these past days i’m telling you i can’t sleep
how can you sleep when you have no peace
i need some piece of my sanity
so please
w+ngelewa
w+nglele w+ngele wa aaaah
help me escape from my mind
i no sure say i fit survive
w+ngelewa w+ngle wa aaaah
i don dey w+ngelewa
help me escape from my mind
i no sure say i fit survive
so you are just gonna act like you ain’t running through my mind
i wonder why you do this all the time
now you got me feeling like i’m cursed
girl you my blessing in disguise so i need you in my life
just pickup the phone and call me
Random Lyrics
- irinka tigra - советский союз (the soviet union) lyrics
- mick harvey & amanda acevedo - marlene lyrics
- joe james - national geographic lyrics
- worm quartet - vampire penguins lyrics
- aviões do forró - seu futuro amor lyrics
- ruben de ronde - gold (sodality remix) lyrics
- jordanisdead - faucet lyrics
- crzee - recollections lyrics
- spirit weavers - ronald reagan (pussy lips) lyrics
- ikimasu - alejo isakk cover bahah lyrics