flamosky - i go make am lyrics
s kelle
hmmmm
yeah
its been a long time coming since i left my city
no even tell my mummy say me dey go lagos go hustle
and after two years gone i got a call from my padi
he tell me say your mama don dey cry she want to hear from you
she tell me come back home come back
say my pikin no dey rush life o rush life
which kind money you dey go find wey you never find mehn
mehn abegi make you come back mehn you don you try you don try
my eyе tire for the matter wеy i see so
my life na music but na money be the disco
before you make am you know say life n0bi beans o
i don dey even fear to dey sleep o
i tire for the matter wey i see so
my life na music but money go be the disco
before you make am you know say life n0bi beans o
im sorry mama i no fit stop to dey sing o
so if you help me see my mama make you tell am say
don’t you worry i go make am
i no dey worry i dey work hard
if you help me see my mama make you tell am say
don’t you worry i go make am
mama make you no dey worry i dey fast and pray
nothing i never see for this life o
the more you grow the more you grow wise o
na only one step wey go change life o
so many smile you see they are not nice o
family on my head, the money on my mind
my life n0bi willie willie i for change my style
i still dey cast and bind
i still dy on my grind
so when the blessing don dey pass e no go pass me by
my eye tire for the matter wey i see so
my life na music but na money be the disco
before you make am you know say life n0bi beans o
i don dey even fear to dey sleep
i tire for the matter wey i see so
my life na music but money go be the disco
before you make am you know say life n0bi beans o
im sorry mama i no fit stop to dey sing
so if you help me see my mama make you tell am say
don’t you worry i go make am
i no dey worry i dey work hard
if you help me see my mama make you tell am say
don’t you worry i go make am
mama make you no dey worry i dey fast and pray
so if you help me see my mama. make you tell am say
don’t you worry i go make am
i no dey worry i dey work hard
if you help me see my mama. make you tell am say
Random Lyrics
- nora jabri - sulale lyrics
- ария (aria) - чёрный квадрат (black square) lyrics
- axee ceo - (темний ворон) dark raven lyrics
- benn (fi) - almost there lyrics
- ellie goulding - under the sheets (little noise session) lyrics
- sapph1r3 - death note lyrics
- aham - chup lyrics
- har'el moyal- הראל מויאל - כל מה שביקשתי - kol ma sh'bikashti lyrics
- jxd! - croagunk walk lyrics
- menphée - reine du 19ème lyrics