
focus (cover ft. joeboy) - lekizo lyrics lyrics
Loading...
oo no no ye ye ye
[joeboy]
focus sey me i dey try focus
(kizo man)
girl na you dey scatter my thinking oh and i no dey know wassup
sey you for let me know wetin dey your mind
and i go let you know wetin dey mind
so we fit both know
wetin we dey find
straight to the point make we no waste our time
sey you no need to dey buga
you no need to dey form
and you only need to let me know
if i’m the one you want
sey you no need to dey buga no no
you no need to dey form
and you only need to let me know
[lekizo]
lookin’ out on you ’cause i want you to be my facе
locking up your mind do you know what it’s takes
lookin’ @ you girl
Random Lyrics
- god's hands - trayviis & cordy cloutx lyrics lyrics
- payment with life - lil free lyrics lyrics
- only death is immortal - combichrist lyrics lyrics
- him. - karan aujla & ikky lyrics lyrics
- single tonight - graham gouldman lyrics lyrics
- thirty bucks and half a blunt - fckedupgeek lyrics lyrics
- betty - kevtk lyrics lyrics
- what is this 2 - heymylan lyrics lyrics
- a family frost egy tetű - #égigérőpaszuly lyrics lyrics
- at last i walk down the aisle - coco summers lyrics lyrics