froshking - naturally lyrics
rocks beat
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
froshking
how many guys you don kiss since last week e o
how many guys you don dey for their bed e o
abi them no let you know say me i go know
oh baby don’t lie, oh baby wetin you want you e o
upon say i give you money
upon say i learn how to kiss
upon say i learn how to be mr. romantic
upon say i dey when you need upon say na 7 (seven) inches
upon this you still go dey meet mr. lasisi
oh baby you be cheat o ( nature, naturally)
oh baby you be player (nature, naturally)
oh no she be liar (nature, naturally)
she no fit to be a lover (nature, naturally)
(abeg e tell me why o)
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
i i just wanna, make you be my odo
make you give me honor
but you you just wanna, just wanna show your colour
but girl i no fit follow
upon say i give you money
upon say i learn how to kiss
upon say i learn how to be mr. romantic
(oh baby you be cheat)
upon say i dey when you need upon say na 7 (seven) inches
upon this you still go dey meet mr. lasisi
oh baby you be cheat o ( nature, naturally)
oh baby you be player (nature, naturally)
oh no she be liar (nature, naturally)
she no fit to be a lover (nature, naturally)
she no fit, she no fit, she no fit be a lover
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar
how many guys you don kiss since last week e o (got me going crazy)
how many guys you don dey for their bed e o
upon say i give you money (oh yeah)
upon say i dey when you need (oh no)
you still go dey meet mr. lasisi
oh baby you be cheat o
( nature, naturally)
oh baby you be player (nature, naturally)
oh no she be liar (nature, naturally)
she no fit to be a lover (nature, naturally)
(uu uu uu uu uuuu u uuu)
and she be liar
and she be liar
cos she no dey talk truth she be liar (nature, naturally)

Random Lyrics
- joel vaughn - louder than the lies lyrics
- shtëpi - move it out lyrics
- kvaen - septem peccata mortalia lyrics
- mock nine - lavalamp.mp4 lyrics
- lance santdas - tunay lyrics
- proletaryat - moc lyrics
- lil young rich - alone lyrics
- urltv - danny myers vs. drugz lyrics
- findlay napier & the bar room mountaineers - heels over head lyrics
- david gentello - wri$t lyrics