fvhad - abuja (osama) lyrics
[chorus]
say
me tell em’
na abuja wey i come from
issa mad ride out now
you know it
we gety fine road
so we pull up like a trap star
me tell em’
all my abuja boys no dey jonze
we dey muscle up
no problem
all dem girls too fine
say she malo
bae i want dat
[verse]
oya come make run dat
steps with the flow
make we own dat
if you bad
make you loan dat
you is a captain with your stars
you should own dat
you lit with your ride
girl, you bonified
mandem choke outside, no sweater
come make we zoom
you know abuja with the nightlifе
crocs for my legs, i’m dipping with a bad ass
prove with the principlеs
nikes on my j
she speaking 4 languages and i barely know her name
she been creeping on my sweatshirt
she tying my bandanna
ass fat, she osama
she go binladin on my game
shawty go binladin on my game
she bad, abuja
[chorus]
say
me tell em’
na abuja wey i come from
issa mad ride out now
you know it
we gety fine road
so we pull up like a trap star
me tell em’
all my abuja boys no dey jonze
we dey muscle up
no problem
all dem girls too fine
say she malo
bae i want dat
Random Lyrics
- quá ambitions - how it goes lyrics
- mxtvhe - плачь (cry) lyrics
- mike baumann & tom huntington - man of misery lyrics
- skitz kraven - better off dead lyrics
- kr malsain - tout prendre lyrics
- bonnie raitt - livin' for the ones lyrics
- enrose - on my knees lyrics
- karramba - debeztoff lyrics
- manny maurizio - disciple lyrics
- poison rose - all along the way lyrics