gbenga akinfenwa feat. mike abdul, rotimi keys & olaitan dada - simply because lyrics
call: onyenemma imela
response: it is simpily because,onyenemma imela,it is simpily because
call: onyenemma imela. (response)
call: o’ chukwu mere ya,no be my power o
call:asina obughi jehova,where i for dey
call: i am a living testimony i
response: it is simpily because,because jesus dey bless me o
1: obata obiye,anamajagi mma
onye jerije n’elu mmiri,anamajagi mma
everyday i remember,january to december,
i throway you salute o… jehovah
mob chant: daddy you just dey honour me
as if to say na only me
the kain paddy wey you dey do for me
dey make goodness and mercy dey follow me
i get testimony
inspite of all my enemies
jehovah forever,you never surrender your power to the enemy
i come dey dance for you,for all the things you don dey do
agidigba,you be arabaribiti
everybody dey ‘tion for you
everybody ‘tion for you
call: onyenemma imela
response: it is simpily because,onyenemma imela,it is simpily because
call: ihe chukwu neme,o suprise mo o. (response)
call: as you dey see me so,na jehovah eh
call:wetin i do o,wey make you love me ao
call: i am a living testimony i
response: it is simpily because,because jesus dey bless me o
call: ebubedike,anyi n’ekele gi
call:onye binigwe anyi n’ekele gi (response)
call: baba mi redeemer,baba mi provider and jireh
call: tan sope a o ni father o,
call: ebubedike,ebubedike
ebubedike! ike n’agha
call: onyenemma imela
response: it is simpily because,onyenemma imela,it is simpily because
call: papa mo my onyenemma. (response)
call: o’ chukwu mere ya,no be my power o
call:asina obughi jehova,where i for dey
call: i am a living testimony i
response: it is simpily because,because jesus dey bless me o
Random Lyrics
- ravaughn - the flood lyrics
- red dragon cartel - a painted heart lyrics
- cash kidd - chances lyrics
- antivst - lose your mind lyrics
- lyonzon - wooooh lyrics
- red dragon cartel - bitter lyrics
- 泳兒 (vincy chan) - 溝渠暢泳 (gutters) (簡體字/simplified characters) lyrics
- arythma - so sick lyrics
- jeune loup - no new friends lyrics
- mellowood - somebody lyrics