
godson p - daalu lyrics
verse 1
my god o na u be my all
my maker and defender
that’s y i no dey shake at all o
no matter what lies b4 me
refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything that i need
with u i no dey fear
dem go come o
chorus
that’s y i lift u
(higher higher eeh)
that’s y lift u
(higher higher eeh)
that’s y i lift u
(higher higher eeh daddy m oooo)2x
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu oru ooo papa m ooo)
verse 2
now i walk with a swagger
and a holy ghost ginger
i no dey shiver at all o
na who be u wey won stop me
i’m but u don’t know me
my help cometh from the hills
2nd refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything i need o o o
with u i no dey fear
dem go come o
(chorus)
bridge
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe kampe kampe)2x
(2nd refrain)
Random Lyrics
- used - force without violence lyrics
- cloud cult - responsible lyrics
- dillon - you cover me lyrics
- odonis odonis - mr smith lyrics
- off - void you out lyrics
- the honey trees - still i try lyrics
- nickel creek - destination lyrics
- canterbury - by the trail lyrics
- esa pakarinen - lentävä kalakukko lyrics
- king syze - union goons lyrics