greatman takit - celebration lyrics
ah ah ah ah ah ah ha (melody man)
ah ah ha
ah ah ah ah ah ah ha
ah ah ha
chorus:
onumije mi nu
i can’t deny it baba, e ti fe mi ju ju ju
heart beating faster and faster, sorta like du du du
celebration, araye e bami lu lu lu
(ebami lu e)
chorus:
onumije mi nu nu nu
i can’t deny it baba, e ti fe mi ju ju ju
heart beating faster and faster, sorta like du du du
celebration, araye e bami lu lu lu
eh chai
say
verse 1:
story story of my life e gan
tribulation come i call jesus
word of god e cut pass scissors
jesu chisti holy pass caesar
(ah ahn)
i speak in tongues i dey vibrate
emi mimo and chemistry we dey titrate
out of my belly е dey flow, we dey hydratе
(ah ahn ahhhhn)
say na me be the boy boy wey dem tell e you about
wey the enemy no fit destroy
cause i’ve won without a doubt
omo jekamalo, follow me make we yin baba
i know the way, make you follow the boy
celebration every day ay
onumije mi nu nu nu
i can’t dent it baba, e ti fe mi ju ju ju
heart beating faster and faster, sorta like du du du
celebration, araye e bami lu lu lu
eba mi lu e
onumije mi nu nu nu
i can’t dent it baba, e ti fe mi ju ju ju
heart beating faster and faster, sorta like du du du
celebration, araye e bami lu lu lu
(eh)
ah ah ah ah ah ah ha
ah ah ha
ah ah ah ah ah ah ha
ah ah ha
Random Lyrics
- умер в муках (died in agony) - died in agony lyrics
- say0mi - jiritsu lyrics
- 4departing4 - miss my love lyrics
- lunar chain - headrush lyrics
- chotkiperez, teylorsquirt & esofw - общажный реп lyrics
- hikitty - день табака (tobacco day) lyrics
- ercan turgut - sensizliğe küskünüm lyrics
- chuckey ellis - folded (gospel version) lyrics
- wendy guevara - navidad perdida lyrics
- 麥浚龍 (juno mak) - 刺眼 (glaring) lyrics