![azlyrics.biz](https://azlyrics.biz/assets/logo.png)
gyidi - nothing new lyrics
[verse 1: gyidi]
plenty things wey me i see, i see
some of them be bitter wey some be sweet
sometimes i wanna run but sometimes i’m still
cos i know it’s not by might but your will, your will
[chorus: gyidi]
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
[verse 2: gyidi]
the life wey we dey no be joke, no be joke
bite more than can chew you go choke, you go choke
you dey wan fly plane but first make you learn to drive car
the little you get ibi ein go take you far
[chorus: gyidi]
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
[outro: gyidi]
wob3gyiedi
Random Lyrics
- kevin scampoli - i go crazy lyrics
- goldie lookin chain - squash your beef lyrics
- caskey - same time lyrics
- sondaschule - lied für mich lyrics
- james - extraordinary times lyrics
- mc one - je suis bouba lyrics
- crownless - death poetry oath lyrics
- rocket da goon - monday lyrics
- peter bjorn and john - dark ages lyrics
- sexy car wash boyz - t$la lyrics