
habilablesseth - on god lyrics
all my dreams
all my dreams
all my dreams shall come through
on god
on god
all my dreams oh
all my dreams oh
all my dreams shall come through
on god
on god
anything wey happen alhamdulilla
alhamdulilla
living my life on god
halleluyah
ehh halleluyah
as i’m up right now for the hustle
oluwa shower me your blessings give me double
the journey of this life
e n0bi by face
e n0bi by fine boy
e need your grace
for everywhere dey play my song
make people feel am
all the kids in the school
make dem dey sing am
all my dreams
all my dreams
all my dreams shall come through
on god
on god
all my dreams oh
all my dreams oh
all my dreams shall come through
on god
on god
e go happen e go be like film
e go happen e go be like film o
i believe ( eh ehh)
i believe ( eh ehh)
i believe
i believe
e go happen e go be like film
e go happen e go be like film o
i believe ( eh ehh)
i believe ( eh ehh)
i believe
i believe
we go dribble failure like maradona
success go high us like colorado
every show wey we go omo shutdown
we no fit slow down we no go go down
omo me i don come with my biggi fire
e go burn burn
water no fit quench am
we go fly so high without fighters
on god we go run am jah jehoyah
all my dreams
all my dreams
all my dreams shall come through
on god
on god
all my dreams oh
all my dreams oh
all my dreams shall come through
on god
on god
e go happen e go be like film
e go happen e go be like film o
i believe ( eh ehh)
i believe ( eh ehh)
i believe
i believe
e go happen e go be like film
e go happen e go be like film o
i believe ( eh ehh)
i believe ( eh ehh)
i believe
i believe
Random Lyrics
- uhm jung hwa (엄정화) - 하늘만 허락한 사랑 (love that only heaven allows) lyrics
- disclosure & anderson .paak - no cap lyrics
- casper fox - achilles' lullaby lyrics
- keenan mundane - worm jerry lyrics
- leavpent - outro lyrics
- what so not & daktyl - wash over lyrics
- emyrson flora - handsome assassin lyrics
- solguden & mannen - treasure island 2015 lyrics
- swan lee - go on lyrics
- gray-sky (luchi) - солнце и луна (sun and moon) lyrics