azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

holiyo – baba lionel messi lyrics

Loading...

lionel messi oh
lionel messi eh
i wan be like you oh;
you be baba football eh!

lionel messi oh
lionel messi eh
i wan be like you oh;
you be baba football eh!

when we talk of football
we dey talk of messi oh
baba dribble eleven men
soteh the ball come dey shout

“baba, baba, baba, baba
na you be my father, father
abeg make we dey go post
make we shata goalkeeper
and carry bеtter award
make i ask you something
na wеtin be your name again?”

we say na lionel messi oh
lionel messi eh
i wan be like you oh;
you be baba football eh!
lionel messi oh
lionel messi eh
i wan be like you oh;
you be baba football eh!

baba score many goals
carry many award oh

man of the match
he dey!

super assist
na him!

best playmaker
na him!

even at thirty five oh
baba carry world cup
carry eighth balon d’or

baba never taya
wetin be him name?
messi!
na wetin be him name?
messi!
barcelona
he show!

p. s. g
he show!

inter miami
he show!

carry baba go there
god of football
na him oh!

number ten
na him!

argentina
argentina

greatest of all time:

we say na lionel messi oh
lionel messi eh
i wan be like you oh;
you be baba football eh!
lionel messi oh
lionel messi eh
i wan be like you oh;
you be baba football eh!



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...