hosh - perspective lyrics
mmm
mhm
music gimme energy i fight for life
anything i do, me i want to faaji
everything i do, everything surprise fi you, perspective
my perspective
i have come to learn my lessons
from different kind of persons
listen to the essence i say this
as i dey go
for me to grow, i need to know
how it goes with people on the show called life
for life you gast to strive
to beat dat ting called strife
my mental is a hive of why’s
so i’m never+ever, ever gonna stop
i’m heading to the top
i dey pledge so help me god
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
egwu omma
odogwu me ma
i dey confuse dem with who i are
i am who i am
ou la la
i dey learn to know no cram
going like i don’t give a d+mn
i flood you bars wey dey break brain dam
now they wan dey famz
yama yama yarns i don pass am
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
Random Lyrics
- mr.black & mark sixma - shine lyrics
- kezzo - jeton lyrics
- l!l ev!l - dirty laundry lyrics
- bad for education - tom peep lyrics
- lil ugly mane - iphone freestyle lyrics
- zaid khaled - layaly | ليالي lyrics
- mello crum - never be mine lyrics
- tample - darlin' lyrics
- dj muggs x rigz - heads on the wall lyrics
- tick - mac-like-roni ft. coolguyyasen lyrics