hotkid - oga mi sir lyrics
you wey dey make money and you no dey show your people love
(see my brother you be broke ass n+gga)
you wey dey make money and you no dey show your woman love
you be player, eyan bundesliga
bo hun e
kora benz
kora porsche
kora vela
to ba lowo lo wo
make you do boys better
bo hun e
to lo club
gbe omo meji
cindarella
to ba lowo lo wo
make you do boys better
oga mi sir ….. x16
no be everytime you give (normally)
but if e dey make you try givе
because love you nеighbour as yourself
but not more than yourself
so no do pass yourself sugbo!
but wey get wey no carry your guys along
(moni gbagbo pe oshi maa set fun awon na)
and you wey shenk your n+ggas ofin won gaso
(moni gbagbo pe oshi maa set ni gba kan)
bo hun e
kora benz
kora porsche
kora vela
to ba lowo lo wo
make you do boys better
bo hun e
to lo club
gbe omo meji
cindarella
to ba lowo lo wo
make you do boys better
oga mi sir ….. x16
shey jeje make you no get issue.. x4
Random Lyrics
- t.x.t. - girl's got a brand new toy lyrics
- lul kp - double team (feat. rmc mike) lyrics
- 44neverluv - fly with me lyrics
- betontod - nie mehr st. pauli ohne dich lyrics
- mukeka di rato - pagando o pato lyrics
- the groovy grapes - the sweet shack shuffle lyrics
- henrold - canopy lyrics
- dirtyiceboyz - ssmw lyrics
- merrie - vrouwonvriendelijke rap lyrics
- moira dela torre - under the bathroom sink lyrics