hotkid - on colos lyrics
hmm hmm hmm
it’s boom beatz baby
me i no want stress i swear i want to jaiye oo
every blessed day na parte after parte oo
make n0body come dey give me bad energy ooo
i need someone to boost my andrenaline ooo
sodiq again
sodiq don go carry wetin e no know
i warn am tell am make e leave am e no gree ooo
e tell me say e gas to follow who know road
ahhh
olo n farawe he’s smoking with jago
on colos
on colos
on colos
now e don dey
on colos
on colos
on colos
ohhh e don dey
on colos
on colos
ah
on colos
dem say sodiq e don dey
on colos
on colos
on colos
ohh my lordy
on colos
on colos
on colos
now e don dey
on colos
on colos
on colos
ohhh e don dey
on colos
on colos
ah
on colos
dem say sodiq e don dey
on colos
on colos
on colos
ohh my lordy
on colos
eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
eiiiiiiiiiiiiii mama
ayooooo yooo yoo mamama
i don dey don dey don dey tell am e no gree ooo
eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
eiiiiiiiiiiiiii mama
eiiiiiiiiiiii mamama
i tell am make e leave am e no gree ooo
ehn sodiq again
sodiq don go carry wetin e no know
i warn am tell am make e leave am e no gree ooo
e tell me say e gas to follow who know road
olo n farawe he’s smoking with jago
sodiq don go carry wetin e no know
i warn am tell am make e leave am e no gree ooo
e tell me say e gas to follow who know road
olo n farawe he’s smoking with jago
on colos
on colos
on colos
now e don dey
on colos
on colos
on colos
ohhh e don dey
on colos
on colos
ah
on colos
dem say sodiq e don dey
on colos
on colos
on colos
ohh my lordy
on colos
on colos
on colos
now e don dey
on colos
on colos
on colos
ohhh e don dey
on colos
on colos
ah
on colos
dem say sodiq e don dey
on colos
on colos
on colos
ohh my lordy
on colos
eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
eiiiiiiiiiiiiii mama
ayooooo yooo yoo mamama
i don dey don dey don dey tell am e no gree oo
Random Lyrics
- alldaway dre - knock off lyrics
- j álvarez - amigo lyrics
- vouchmolotovgirl - о.л.и.м.п (o.l.y.m.p.u.s) lyrics
- amália rodrigues - as lavadeiras de caneças lyrics
- toby martin - linthwaite houdini lyrics
- big byrdy - the cumzone lyrics
- pnd wtr - winter lyrics
- paashee - пілот (pilot) lyrics
- her own world - my darkling lyrics
- kkevin - twister lyrics