azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ice prince - bank alert lyrics

Loading...

[intro]
(raise am, raise am, raise am, raise am)
(raise am, raise am, raise am, raise am)
(ice)

[chorus: ice prince]
wait, bank alert, bank alert (bank alert), bank alert
shey you don see my bank alert
wait, bank alert, bank alert (bank alert), bank alert
shey you don see my bank alert

[verse 1: ice prince]
tell dapper to do transfer, ten milli enter that
yankee domicilary account
sign and the check no dey bounce
rexxie, get me lit
i’m in tune with guys my for the streets
visa, mastercard
ibiza, amsterdam
shey you wan dey calculate the money i make?
ogaranya, odogwu no dey shake (odogwu no dey shake)
shey you wan dey move like i move, like i move?
we dey groove, we dey dance, we dey rock skelewu
move to the, move to the woo

[chorus: ice prince]
wait, bank alert, bank alert (bank alert), bank alert
shey you don see my bank alert
wait, bank alert, bank alert (bank alert), bank alert
shey you don see my bank alert
[verse 2: skiibii]
o ya check
bank account
no be all we get we talk about
small boys they run their mouth
money come, money go, round about
raise am, raise am, raise am (aza)
paste am, paste am, paste am
send the money from guinea bissau
opportunity, me i no dey miss am
o ya, o ya, o ya, dance skelewu (skelewu)
if na money, mo wa available (skelewu)
mo ma gbe fun won, gba skelewu (skelewu)
skeledun, skeledun, skeledun, skeledun (skelewu)

[chorus: ice prince]
wait, bank alert, bank alert (bank alert), bank alert
shey you don see my bank alert
wait, bank alert, bank alert (bank alert), bank alert
shey you don see my bank alert

[outro: skiibii]
(send the money from guinea bissau)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...