azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ice prince – seke lyrics

Loading...

[intro]
(icy+ice+ice)
(fire and ice)
(tml in the building)
(wo+wo+wo+wo+wo)
(icy+ice+ice)
(fire and ice)
(tml in the building)

[verse 1: tml vibez]
so many reject me
shanking for my brothers
omo eru ni lo se yo ni class
jo run the race malo gbe last (na)
n0body believe you, so no let them deceive you
if you go broke, aje them go delete you
iwo loma belittle, my brother
no follow them play
money follow them chase
no do bad, no follow dem craze
toba ti yo owo jowo bawon se, amo kunle ti dogbon si
no be say emi gan go but oro po nu iwe kobo ni oro po nu iwe kobo

[chorus: tml vibez]
life e no easy abeg
wetin you dey face mo gba be
i for don seke te te but mo n ro ola mame
life e no easy abeg
wetin you dey face mo gba be
i for don seke te te but mo n ro ola mame
[verse 2: ice prince]
remember tunde shapiro
fly n+gga wey dey soft like pillow
made it from zero for real tho
everybody’s guy, like the neighborhood hero
tunde na the guy wey dey stand fit (stand fit)
e dey spend money no dey plan sh+t
even the haters dem admit
n0body dey spray pass tunde even bandit (bandit)
fast forward to 2000 corona virus
account don dey red don dey enter minus
n0body to call wey go check sinus
life so deep, such a mad science
i know sometimes you dey rush rush
if you no soji you for ease on a hush hush
watch how you spend your bucks
no be like tunde wey matter don go end for court

[chorus: tml vibez]
gba be
wetin you dey face mo gba be
i for don seke te te, but mo n ro ola mame
life e no easy abeg
wetin you dey face mo gba be
i for don seke te te, but mo n ro ola mame
[verse 2: ice prince]
one man give up, another man blow
that’s just the way the whole super story go
you rise and you fall
no time to recall, no time to look back
keep your eyes on the ball
counting big stacks man a cashier
wanna see ma n+ggas in a cartier
you know life too fast and i wanna make more money than i made last year
them no fit pull me down, guns dem a draw like ogbono
i take her back to the koro
they try to rub potopoto
for my face dem dey craze dem forget say my life e no easy

[chorus: tml vibez & ice prince]
life e no easy abeg
wetin you dey face mo gba be
i for don seke te te, but mo n ro ola mame
life no easy abeg (abeg o)
wetin you dey face mo gba be (abeg o)
i for don seke te te (te te), but mo n ro ola mame (mame)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...