idodo - normally lyrics
idodo
normal, normal, normal
i get many enemies wey dey pray for my downfall, dem long anaconda
wetin my eyes don see, you know say my mouth no fit talk am
yeah
as i dey waka kurukere, baba guide me make i no fall down inside gutter eh
kashama dupe fun oluwa, oti she n kàn to tobi
all of the blessings you rain on me, bàbà god òti yò mi
i can never ever understand this love wey you love me
anytime i get kwanta, i’m rest assured you go fight for me
normally, normally
na your way me i go follow
normally, normally
i am grateful for your love oo
baba lo n gbе mi leke oo
lekе oo eh eh
so tell me wetin you dey find
shey you go count all your blessings make you name them one by one
maybe you go realise
my papa blessings e plenty, just be say na turn by turn
say my god no dey whine
when he don talk am, he do am, no be say na go come o
and you go smile
tell me where you dey
if no be jehovah, na him dey order my steps, he be my compass o
when i dey try to reason many many things for inside head, he gimme format o
the way you cover the boy, you fighting all my enemies for me, you be my commando
now everyday i dey ball, you carry me like egg for hand, you dey pamper o
normal, normal, normal
i’m grateful, i’m grateful
normal, normal, normal
for all the many many things you don do for me
normal, normal, normal
kashamà dupe fun olohun
normal normal normal
oh yeah
normally, normally
i’m grateful for your love o
normally, normally
na your way me i go follow
normally, normally
baba lo n gbe mi leke oo
baba lo n gbemi leke oo
Random Lyrics
- trippie redd - body for body lyrics
- xamvolo - sapphires lyrics
- dfoxie37 & tuann - thế giới giả lập lyrics
- stefán ildikó - itt is tilos, ott is tilos lyrics
- héber marques, rute alves & inóspita - sei quem eu sou lyrics
- sausageni - i could do this all night lyrics
- singing hands - jingle bells lyrics
- daryss - melusina lyrics
- yeat - trendy 2 lyrics
- gray-sky (artem) - напишу тебе (i'll write to you.) lyrics