idowu eyin - jesus oga nla lyrics
Loading...
water you turned into wine o
you opened the ears of the deaf o
even the lame waka like soldier o
by the power of your wonders
woman with issue of blood nko
sebi by your power blood dry
even the harlot wry dem wan kill
you forgive am she kan find your mercy
jesus jesus jesus oga nla
oga wonder working miracle mover o
omalicha alpha omega arugbo ojo
arugbo ojo oba to ngbe bi giga o
onyedikagi chukwu olorun ayo mi o
only you alone i will serve o
i kan dey find a man like you o
i waka tire baba i no come find o
oga jesus no one like you o
ezendi eze chukwu onyekeluwa o
i will serve o
Random Lyrics
- shaft - my favorite story lyrics
- k-rino - drive lyrics
- insane - to err is human lyrics
- highly suspect - serotonia lyrics
- brand new music - 어느새 크리스마스 (already christmas) lyrics
- אבי אבורומי - מחכה לך lyrics
- or the whale - life and death at sea lyrics
- mendeku itxua - ipuin faltsuak lyrics
- lichterkinder - der körperteil blues lyrics
- yes - the leaves of green lyrics