if3mma - keys to the city lyrics
[intro]
summerboy
ifemma vibes
[verse 1]
valentina come make i teach you all the things wey you no know (no know)
and as a sabi boy i go make your head swell you go go crazy (go crazy)
just give me two hours (two minutes no fit do me)
go harder (no baga can test me)
ma lo fo amma treat you like a queen cause you know say i be king (man a real bad one)
[hook]
me i dey go loco for your case
and i dey carry your matter for my head
e no matter whether morning or night
say na only you dey make my battery kpai
[chorus]
cause you got the keys to the city (city)
i go l!ck you up from your titty to your kitty (yum yum)
this big baka wey you get na my duty
and i promise you i go die for your beauty (die for your beauty)
you got the keys to the city (city)
i go l!ck you up from your titty to your kitty (yum yum)
this big baka wey you get na my duty
and i promise you i go die for your beauty (die for your beauty)
[verse 2]
bad gyal slow whine
this your waist dey make me go gaga
omalicha you set itunu
bere mole jo make e no cause fight
bad gyal slow whine
this your waist dey make me go gaga
omotorewa you set itunu
wa ba mi lo
mo fe de be
oya sare sare sare make we gumbody
if you no mind i go ??
make you just dey jubadi just dey jubadi just dey jubadi
[hook]
me i dey go loco for your case
and i dey carry your matter for my head
e no matter whether morning or night
say na only you dey make my battery kpai
[chorus]
cause you got the keys to the city (city)
i go l!ck you up from your titty to your kitty (yum yum)
this big baka wey you get na my duty
and i promise you i go die for your beauty (die for your beauty)
you got the keys to the city (city)
i go l!ck you up from your titty to your kitty (yum yum)
this big baka wey you get na my duty
and i promise you i go die for your beauty (die for your beauty)
ye e ye
ifemma vibes
Random Lyrics
- dead animal assembly plant - a capella medication lyrics
- the ritual aura - in our hearts lyrics
- reverence - wasting time lyrics
- lil yachty - with the shits lyrics
- joker bra - kafa lalala lyrics
- black crown initiate - holy silence lyrics
- aaron keese - white trash (remix) lyrics
- john grant - black blizzard- swayzak remix- swayzak lyrics
- new kids on the block - december love lyrics
- paul maroon - i don't need a crowd lyrics