ijaya - aanu lyrics
as i dey sleep i dey wake oh
me know say no be my work oh
me just want thank you for blessing
i just dey grind with no stressing
i just want to do some dupe ni
mo mo pe won fe mi
ota o ri mi
tori awon ko lo da mi
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigba ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
won ni ko se dupe o ko
so mo pe o go
so many things dey for this world
walahi o por
so many men wey dem don fall
oh my god
but oluwa lo gbe wa ro
se bi won ni kan wa sa mi lo jo si
o wan se faari
boya lo mo pe eni loluwa
lo lohun gbogbo
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigbe ye ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
oh oh oh
realest ijaya
Random Lyrics
- cem karaca - karabağ lyrics
- er drago - mare di gin lyrics
- dj ceffo - solo odio lyrics
- plinio gil - vem ne mim que eu tô aqui lyrics
- jetski - 27 lyrics
- dnd roxy - rip lyrics
- lee juck - 당연한 것들 (things we took for granted) lyrics
- lili-ann de francesco - same old feeling lyrics
- poet (ita) - ricordati di.... lyrics
- dexcore - scribble lyrics